더 많은 노래 — Young Jonn
설명
프로듀서: Jhay2nez
보컬: 영 존
작곡: 가브리엘 에로그보그보
작곡, 작사, 각본: John Saviors Udomboso
가사 및 번역
원문
(Kill Dem All)
Compromise, never come so easy like this
Me, I no dey whine myself
Me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
One man food is another man poison
So, I apologize for the things that I did myself
Cuh me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (oh-oh)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (ayy-ayy, oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh
Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)
Show me wetin people no dey see
Your backside look like a letter C
Fine face, body bad, my type
Everybody on my type shit, my type shi-
Ọmọ, no go leave me on a solo-solo
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ)
Me, I no wan dey whine myself, uhn-uhn
Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (don't even know)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh
Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)
(KillDemAll)
한국어 번역
(모두 죽여라)
타협, 이렇게 쉽게 오지는 않아
나, 난 나 자신에게 징징거리지 않아
나, 난 나 자신에게 징징거리지 않아, uhn-uhn, uh
한 사람의 음식은 다른 사람의 독이다
그래서 내가 한 일들에 대해 사과한다.
아, 나한테는 징징거리지 않아, 어-어, 어
사로잡아 oh (ayy-ayy) 나를 사로잡아 (ayy-ayy)
당신이 나에게 무슨 의미인지 (ayy-ayy), 심지어 모르겠어요 (oh-oh)
로터리 오, 로터리 (오-오)
나를 뒤집어 줘 오, 로터리
나이지리아 jollof oh (ayy-ayy) 네 사랑처럼 oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
하지만 그 사람들이 우리에게 말해주지 않는 게 너무 많아요 오 (ayy-ayy, oh-oh)
난 질투 안 하는 그런 남자야 oh (oh-oh)
아니 내 잘못이겠지, 내가 유명하다고 말해 oh
어머, 어머, 어머-어머, 어머 (어머)
이런 이런 이런 이런 이런
지금, 나를 친한 친구 목록에 올려주세요 (친구 목록)
사람들이 보지 못하는 모습을 보여주세요.
맙소사, 맙소사 (어머, 맙소사)
사람들이 보지 못하는 모습을 보여주세요
네 뒷모습은 알파벳 C 같아
얼굴은 예쁜데 몸매는 나빠 내 타입
다들 내 타입이야, 내 타입이야,-
그래, 안돼, 날 솔로 솔로로 내버려둬
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ)
나, 난 나 자신에게 징징거리고 싶지 않아, uhn-uhn
사로잡아 oh (ayy-ayy) 나를 사로잡아 (ayy-ayy)
당신이 나에게 무슨 의미인지 (ayy-ayy), 심지어 모르죠 (모르겠어요)
로터리 오, 로터리 (오-오)
나를 뒤집어 줘 오, 로터리
나이지리아 jollof oh (ayy-ayy) 네 사랑처럼 oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
하지만 그 사람들이 우리에게 말해 줄 게 너무 많아요 오 (오-오)
난 질투 안 하는 그런 남자야 oh (oh-oh)
아니 내 잘못이겠지, 내가 유명하다고 말해 oh
어머, 어머, 어머-어머, 어머 (어머)
이런 이런 이런 이런 이런
지금, 나를 친한 친구 목록에 올려주세요 (친구 목록)
사람들이 보지 못하는 모습을 보여주세요.
맙소사, 맙소사 (어머, 맙소사)
(KillDemAll)